MUSIC
Music: Praiz You ft. Obiwon & Tim Godfrey ~ John Godfrey [@JohnGodfrey42]
Published
11 years agoon
By
GospoGrooveHere’s a spanking new single Praiz You by John Godfrey. He featured Gospel heavyweights, Obiwon and Tim Godfrey.
Enjoy!
DOWNLOAD
CONNECT
Twitter: @JohnGodfrey42
LYRICS Praiz You
Verse 1:
Baba, I live life to hail your name
I no know wetin I go give but to hail you Lord
My body joli joli anytime I hail you (God)
Cos na praising you be the thing that you love
Tell me wetin we bring (omo na praise)
Tell me wetin em love (omo na praise)
Tell me wetin em eat (omo na praise)
Tell me wetin em dey like
Chorus:
I love to praise you (ebelebe)
Praise you (oh na na na)
I love to praise you (ebelebe)
Oh na na na na na
Verse 2:
I come lagos, dey Waka for work with my music
With 1k alone and my bag of cloth
Baba God see where you carry me dey do
You come bless me eh
With wife, pikin and my music
You forgive my sins and you save me
Which kind fool I go be if I no praise you eh
Agidigba, Aribiti, Arabata
Ogaranya bi l’igwe, Ogodo ya na ku n’ala, ah
Jehova me, wey save me from ebenebe
Ekelebe Jesu, emeke ne chei
If e possible to live a good life o
Outside the one who made you
(repeat chorus)
Verse 2:
Ome mma, for the life and the blessings
Wey you give me I dey praise you now
For the way you dey love me dey love me I can’t shout
Who am I lord that you are so mindful
And i’m so thankful
Everybody ekelebe Jesu
Put your hands in the air if you know you’re a champion
The God wey do am for me, e go do am for you say Amen!
Otun gbemisoke (loke loke) (*2)
Emi ni Emi ni Emi ni Tim Godfrey Emi ni
(Repeat chorus)
As one of the pioneers of Gospel music promotion, we strive to give you the best at all times. We share current Gospel music industry information, music, videos and events. Our God-given mandate is to lift up Jesus Christ by promoting and supporting Gospel music, the Gospel music industry, Gospel artistes and their ministries. Follow us: Facebook, Instagram & Twitter: @GospoGroove | Phone: +2348028419620 | Email: gospogroove@gmail.com
You may like
Sponsored Ad

ADVERTISEMENT

More Than Able – Tosin Bee [Instagram: @TosinBee]
Glory Revealed – Femi Okunuga
He Loves Me – Angela Njob
Power Belongs to You – Chris Shalom [Instagram: @MinisterChrisShalom]
Yahweh – Hayley Adesina
King of All The Earth – Louis Onyeka
God’s Goodness – Bayormmanuel
My Xpression – Chuks Ukor
The Redeemed – Omoefe
Worthy Of My Praise – Purist Ogboi [Instagram & YouTube: @Purist_Ogboi]
Audio & Video: Na Your Way ~ Nosa Ft. Mairo Ese [Twitter & Instagram: @NosaAlways]
Music: Padre ~ Yemi Alafifuni [@YemiAlafifuni]
Music: Onye N'ekwu Ft. Henrisoul ~ Tru Mantra [@TruMantraMusic]
Music: Oyinmomo (Audio & Video) ~ Deborah Ajayi [@Debbiebrahim]
Victory Has Come ~ Lawrence & DeCovenant Ft. James Okon
Music: You Are Not Alone ~ Deji Hassan Ft. Kenneth Ozioma [@DejiHassan]
Audio & Video: Urhuese ~ Princess Peters Ft. Godwin Idios [@PrincessPetersOfficial]
Music: Darling Jesus ~ Eben [@Eben_rocks]
Audio: Padi ~ Gaza Danladi [Instagram: @_GazaOfficial]
Music: Victory + Let Your Glory Fall ~ Dare David [@DreDivad]
Jehovah Bu Eze – Tinuade [Instagram: @OfficialTinuadeIlesanmi | YouTube: Tinuade Ilesanmi]
I Am Blessed – Mr. De-Nice [Instagram: @MrDeNiceOfficial | TikTok: @MrDeNiceOfficial]
Your Love (Onye Oma) – Dr. John Mo Ft. Dr. Philips [YouTube: Dr John Mo | TikTok: @DrJohnMo]
I’m Ready – Uzo Oachi [Instagram | TikTok | YouTube: @UzoOachi]
Perfect God (He Loves Me) – Diana Hamilton [Instagram: @DianaAntwiHamilton | YouTube: Diana Hamilton Official]
You Are Good – Evans Ogboi
Exalt – Tinuade [YouTube: Tinuade Ilesanmi | Instagram: @OfficialTinuadeIlesanmi]
Amazing God (Mind Blowing) – Lily Perez Ft. Moses Bliss
Be Glorified (Reprise) – Tinuade [YouTube: Tinuade Ilesanmi | Instagram: @OfficialTinuadeIlesanmi]