MUSIC
Audio: Wuru Wuru No Dey ~ Kayode Omosa Ft. T.O.B.B.Y [Instagram: @Dunakayboard]
Published
3 years agoon
By
GospoGroove
As a child carries the genes and reflects the same nature of the parents, so are we a reflection of our everlasting father – Christ Jesus; in like manner our song must be a reflection of our identity in Christ. Whatever He has, same we have and whatsoever is not in Him is not found in us and that’s why we are bold to sing “Wuru wuru No Dey” from The Message Gospel platform powered by Dunack Music.
Watch Lyrics Video Here:
Lyrics: Wuru Wuru No Dey – Kayode Omosa
When papa God looks at me na wetin e go see
JESUS
When me sef look at Him na wetin I go see
JESUS
When me sef look at me
Na wetin I go see
I no see wuruwuru
Wuruwuru no dey
I no se yanmayanma
Yanmayanma no dey
I no see corny corny
Corny corny no dey
I dey see JESUS reigning
Everyday in me
Me and JESUS e
We reflect each other
I no be bastard e
I resemble my papa
Anything wey e get
Na the same me I get
Things we no dey in Him
That rapala into my life
As I dey look at Him
Na so them dey disappear
And as I dey look at Him
Na so so disappear
Chorus:
If you never see this kind things before
Me I go tell you sey na God
Oh Lord you give me shelter (eternal home)
When me no get place to stay
Oh Lord you be my father (everlasting father)
When me no get papa
Me I never see this kind thing before
Papa e
Repeat Chorus and Verse 2:
Tell me what you see
I see Jesus
All my children tell me what you see
I see Jesus
Papa mama tell me what you see
I see Jesus
Everybody tell me what you see
I see Jesus
We are bouncing in the Lord everyday
Bouncing in the Lord
We are shining in the Lord everyday
Shinning in the Lord
We are growing in the Lord everyday
Growing in the Lord
We are reigning in the Lord everyday
Reigning everyday
Jesus plus nothing
Equals to all things
If you add Jesus plus something the answer will be nothing.
As one of the pioneers of Gospel music promotion, we strive to give you the best at all times. We share current Gospel music industry information, music, videos and events. Our God-given mandate is to lift up Jesus Christ by promoting and supporting Gospel music, the Gospel music industry, Gospel artistes and their ministries. Follow us: Facebook, Instagram & Twitter: @GospoGroove | Phone: +2348028419620 | Email: gospogroove@gmail.com

You may like
Sponsored Ad

ADVERTISEMENT


I Am A Miracle – Kome Odigie [Instagram: @Kome_Odigie]

Holy God – Mr Special

Your Love – Elizabeth Winner

All Consuming Fire – Cletis Reaves Jr Ft. Ornela Reaves

Invincible – Jimmy D Psalmist [Instagram | Threads | Tik Tok: @JimmyDPsalmist]

Bazooka – TMax

Ese Baba – EstiQue [Twitter (X): @EstiQue_Worship]

Nagode – Gbenga Kalejaiye

Afro Gospel To The Next Level, Joseph Matthew

I Will Wait – Ailly Omojehova [Instagram: @Meet_Ailly]

Audio & Video: Na Your Way ~ Nosa Ft. Mairo Ese [Twitter & Instagram: @NosaAlways]

Music: Padre ~ Yemi Alafifuni [@YemiAlafifuni]

Music: Onye N'ekwu Ft. Henrisoul ~ Tru Mantra [@TruMantraMusic]

Music: Oyinmomo (Audio & Video) ~ Deborah Ajayi [@Debbiebrahim]

Victory Has Come ~ Lawrence & DeCovenant Ft. James Okon

Music: You Are Not Alone ~ Deji Hassan Ft. Kenneth Ozioma [@DejiHassan]

Audio & Video: Urhuese ~ Princess Peters Ft. Godwin Idios [@PrincessPetersOfficial]

Music: Darling Jesus ~ Eben [@Eben_rocks]

Audio: Padi ~ Gaza Danladi [Instagram: @_GazaOfficial]
Music: Victory + Let Your Glory Fall ~ Dare David [@DreDivad]

You Are – Duyile Adegbuyi Featuring Purist Ogboi [Instagram: @DuyileAdegbuyi | Tik Tok: @DuyileAdegbuyiOfficial]

Turn Around – Enkay Ogboruche [Instagram | Tik Tok | Twitter (X): @OfficialEnkay

Sujada – Peter Jacobs [Instagram | Twitter | Tik Tok: @ThePeterJacobs]

He Never Fails – Godwin Omighale [Instagram & Threads: @GodwinWinnerman | Tik Tok: @GodysPlanet]

Illuminate Me – Peterson Okopi [Instagram: @Okopi_Peterson]

Amazing God (Live) ~ Tinuade [Instagram & Tik Tok: @OfficialTinuadeIlesanmi]

Alpha And Omega ~ Tosin Oyelakin [Instagram: @TosinOyelakinOfficial]

Give Thanks ~ Buchi [Instagram: @Buchibwai]

Audio & Video: Bless The Lord ~ Duyile Adegbuyi Ft. Evans Ogboi [Instagram: @DuyileAdegbuyi]
