Connect with us

MUSIC

SuperNatural ~ Aghogho ft. Atonye Douglas

Published

on

Music Minister and recording artiste Aghogho releases first song for the year and first collaboration in SuperNatural.
SuperNatural is of the afrobeat music genre with  highlife, feel good beats. The song has music maestro Atonye Douglas on it and produced by veteran music producer Wole Oni.
According to Aghogho who decided to go off her usual style of music she said, music is art and its required that we get creative and shift from the norm. I am excited about this new single and my collaboration with my very good friend.
SuperNatural is a song that talks about the death of Christ, the Price he paid and the expression of His Love to Mankind.
The new single sets the tone for her upcoming debut album which will drop later in the year.
Lyrics
Verse 1
Make i tell you one tory
tory wey wan scatter my head e o
This tin don happen before
Before you and me dey born again o
Jesus wey die for cross before
him come be oga today
Jesus wey dey for grave before
him come back to life again
Hook : Abi na for show, abi na wash,
e fit be transmission
A bi na assurance
One tin i know be say ……
Chorus
Supernatural person na him e be
Extraordinary man na him e be (2×)
Verse 2
Bible come dey talk the tin
The tin begin dey make e sense e o
People come gather for grave
Person no dey grave the graveu again
Jesus wey dey for grave before, him come back to life again
Jesus wey die for cross before
Him come be oga today
Repeat hook and chorus
Vamp
He go make your life better
If you call am he go answer
Na Jehovah talk and do
He dey answer 24/7
He don turn my life around
I dey wonder wonder o
Chain breaker
Way maker
Pain taker
Na you be baba
Chorus (2x)

 
Connect with Aghogho

Instagram |Twitter | @aghoghomusic – Youtube | Aghogho Omolegbe

As one of the pioneers of Gospel music promotion, we strive to give you the best at all times. We share current Gospel music industry information, music, videos and events. Our God-given mandate is to lift up Jesus Christ by promoting and supporting Gospel music, the Gospel music industry, Gospel artistes and their ministries. Follow us: Facebook, Instagram & Twitter: @GospoGroove | Phone: +2348028419620 | Email: gospogroove@gmail.com

Sponsored Ad

ADVERTISEMENT